MP3UK / Премьеры песен / Fireboy DML, Asake - Bandana

Fireboy DML, Asake - Bandana

Fireboy DML, Asake - Bandana
  • Размер: 8.81 MB
  • Длительность: 03:50
  • Качество: 320 kbps
  • Дата релиза: 08.08.2022
На этой странице Вы можете скачать новую песню Fireboy DML, Asake - Bandana в mp3 бесплатно, Размер MP3: 8.81 MB, Длительность: 03:50 или слушать музыку Bandana - Fireboy DML, Asake онлайн, со своего телефона в любое время.
Прослушать песню
Скачать песню
Текст песни Fireboy DML, Asake - Bandana
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money